Podcasts by AWR- Voice wen dey ginger Hope

AWR- Voice wen dey ginger Hope

De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday

Further podcasts by Adventist World Radio

Podcast on the topic Religion und Spiritualität

All episodes

AWR- Voice wen dey ginger Hope
Pickin dem mata - God word wen we dey take grow from 2022-03-07T04:09:22.734007

De numba six tin wen God no wan take eye see na lie-lie pesin and God want make we dey always tork true. Today message of Hope say make we be like Jesus becos say we be christian mean say we be lik...

Listen
AWR- Voice wen dey ginger Hope
Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow from 2022-03-07T04:09:22.696941

De kain tin dem wen dey happon for hawa tongue wen fit make de tongue no do dey work wen God put am for hawa mouth make e do naim be today mata. Today message of Hope say make we carri Jesus go up ...

Listen
AWR- Voice wen dey ginger Hope
Praya - God word wen we dey take grow from 2022-02-21T06:05:04.867464

Today praya na make hawa pikin dem for beta, make de one wen finish skool get work and make God commot boko haram and dem pipo from hawa kontree
De message of Hope say God do seven tin wen life...

Listen
AWR- Voice wen dey ginger Hope
Family Mata - God word wen we dey take grow from 2022-02-21T06:05:04.866332

For de mata of how man go take save, make man no wicked anoda pesin becos e tink say e get pawa and nobodi fit doam enitin.
De message of Hope say for de seven tin wen God do wen life start, de...

Listen
AWR- Voice wen dey ginger Hope
Praise - God word wen we dey take grow from 2022-02-21T06:05:04.861780

Today two songs, "Dis na my papa world" and "Na only God" na songs wen we take praise God becos naim make evrytin wen we dey see.
De message of Hope wen be numba seven for de tin wen God do wen...

Listen
AWR- Voice wen dey ginger Hope
Pikin dem Mata - God word wen we dey take grow from 2022-02-21T06:05:04.801388

Anoda tin wen dey ton God belle na pipo wen dey open eye kill pesin wen no do dem enitin as Cain do take kill Abel for Bybo.
De message of Hope dey tell us say enibodi wen dey do watin God say ...

Listen
AWR- Voice wen dey ginger Hope
Make Pesin Bodi Well Kamkpe - God word wen we dey take grow from 2022-02-21T06:05:04.800366

De bad stress dey fit make husband and wife no born pikin and e get hand too for many bad sicness wen no get cure.
Today message of Hope make us know say Jesus go come and wen e come e go build...

Listen
AWR- Voice wen dey ginger Hope
Woman dem Mata - God word wen we dey take grow from 2022-02-21T06:05:04.798224

De lesin for today story na say make mama put eye for hin pikin make bad tin no for do hawa pikin.
Today message of Hope dey call evry bodi wen dey jump pian-pian-pian, dey sleep with enitin ma...

Listen
AWR- Voice wen dey ginger Hope
Woman Mata - God word wen we dey take grow from 2021-12-19T02:04:41.660388

Watin woman go fit do wen pipo go take look am with beta eye come call am beta pesin.
De message of Hope dey tell us say wahala dey front dey come make we dey redi like de house wen dey on top ...

Listen
AWR- Voice wen dey ginger Hope
Praya mitin - God word wen we dey take grow from 2021-12-19T02:04:41.658434

Today praya na for crase pipo and evrybodi wen hin head de turn, dey doktor and norse wen dey treat crase and community fight wen dey hawa comunity.
De message of Hope say make we no de kip ene...

Listen
AWR- Voice wen dey ginger Hope
PCMLG_AWRx_20200614_1 from 2021-04-06T01:57:06.057623

Listen
AWR- Voice wen dey ginger Hope
Woman Mata - Devotion from 2021-04-04T01:57:19.049442

De tins dem wen woman wen wan train fowl sorpose know and do bifor e go go start de bizness.
God no dey forget Him own, even wen katakata like war dey for family and for country, God dey rememb...

Listen
AWR- Voice wen dey ginger Hope
Woman Mata from 2021-03-26T01:00:52.908618

De tin dem wen woman wen wan be farmer afta dis corona sicness go know bifor e go stat de farm mata.
Make evrybodi redi himsef wen e go take meet Jesus wen He come.

Listen