Episode 51: Sabi Nation-How una see em? (Guests: Femi & Maazi) - a podcast by Dr. Tomi-Omo Oba

from 2021-11-09T12:37:11

:: ::

🎙My people, how you Dey? Wellness & Wahala Warriors I have great gist and special VIP Guests Today. Femi and Maazi are Hosts of ‘Sabi Nation’ podcast, we welcome una to this show sponsored and played on Nigerians and Diaspora Organization (NIDO) radio program online 24/7. On todays episode, we dey discuss matter wey concern our everyday lives in Diaspora and Nigeria-Weda na Politics o, Education, Family, Lifestyle… nothin wey we no go put mouth for dis program. We go talk as di matter for these two who Sabi be subject matter experts and make dem come break am down for us. Na Femi and Maazi go dey carry una waka for dis journey. 🎧To learn more about Sabi Nation and listen to their podcast show please visit their website at http://husapodcast.com/ 🙌🏾Wishing you all a season free of No Wahala. Bless up!

---

Send in a voice message: https://anchor.fm/wellesswahala/message

Further episodes of Wellness & Wahala

Further podcasts by Dr. Tomi-Omo Oba

Website of Dr. Tomi-Omo Oba